- Lyrics
- Album list
MG
-
Genesis - The Intro
Gbaga commot here bros i don come to take the throne, i no say i bad die i be beast i be throll, i dey fast rappers dey slow bros like who dey stroll, i nor mean your girlfriend yash when i say me i go blow, brush those rappers for the game i no need toothpaste, am heading to the top bro infact me i dey in haste, forget dustbin na those rappers i still dey waste when i say me i dey rap i no dey talk S,K the kind of flows make i dey spit dey brutalize like M.K mortal. Combat enter booth spit anyhow like say the place dey smell, keep your test to yourself i no say i no well………….. uh…………yeah…. na me be the pussy bros rappers na mensuration, 7days dem fade away *hiss*….Frustration, dem dey hungry for my flow isn't that starvation, me na fire when i come dey burn dowm filling station me na parle for the game lyrically my hair dey white, you can tell that am a star all these rappers be like sprite, Find more lyrics at ※ Mojim.com wetin you de talk here get the fuck outta my sight, A.K dey my back show yourself make me i dey light, it'z abouth to get dawn 12:00 clock in the night, my flows be like dread locks ya'all niggas know its tight, fly anyhow nor be say i even board flight, omo my flow carry weight pass who dey gym bring me down UFUKI better dey dream, i dey murder beat pass josh make create am, my song be lik form bros bettr dey fill (FEEL) am aa…….. omo Afile Ah.it'z your boy M to the Gee WELCOME TO RESURRECTION
-
|